Tilda & The Rocafil Jazz International — Sweet Mother lyrics

The page contains the lyrics of the song "Sweet Mother" by Tilda & The Rocafil Jazz International.

Lyrics

Sweet mother, I no go forget you
For dey suffer way you suffer for me yeah
Sweet mother, I no go forget you
For dey suffer way you suffer for me yeah
When I dey cry, my mother go carry me
She go say my pikin, wetin you dey cry yeah yeah
Stop stop, stop stop, stop stop
Make you no cry again ooh
When I wan' sleep, my mother go pet me
She go lie me well-well for bed
She cover me cloth, say make you sleep
Sleep sleep, my pikin ooh
When I get hungry, my mother go run up and down
She dey find me something when I go chop ooh
Sweet mother, sweet mother ooh
Son of a sweet mother
When I get sick, my mother go cry cry cry
She go say instead wey I go die make she die
She go beg God, God help me, God help me, my pikin ooh
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
She not get tire aah
Sweet mother, I no go forget da suffer way you suffer for me yeah yeah
Sweet mother
Sweet mother ooh
Oh, sweet mother, I never forget you
But, if suffer is over for me
And, if I should forget you
Sweet mother, I no go forget you
For dey suffer way you suffer for me yeah
Sweet mother, I no go forget you
For dey suffer way you suffer for me yeah
When I dey cry, my mother go carry me
She go say my pikin, wetin you dey cry yeah yeah
Stop stop, stop stop, stop stop
Make you no cry again ooh
Oh, my mother, so sorry
When I wan' sleep, my mother go pet me
She go lie me well-well for bed
She cover me cloth, say make you sleep
Sleep sleep, my pikin ooh
When I get hungry, my mother go run up and down
She dey find me something when I go chop ooh
Sweet mother, sweet mother ooh
When I dey sick, my mother go cry cry cry
She go say instead wey I go die make she die
She go beg God, God help me, God help me, my pikin ooh
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
She not get tire aah
Sweet mother, I no go forget you suffer way you suffer for me yeah yeah
Sweet mother
Sweet mother ooh
Oh, sweet mother
And I always keep that in mind
One time I. She came for me. Tell me what I want to hear
I sick mother
My sweet mother, I no go forget you
My sweet mother will suffer for me
When I get cry
My mother go cry
She no know where to go do
You know well
No wantin' to worry my pikin
Ooh
You fit get another wife
You fit get another husband
But you fit get another mother (Mother)? No
When I get hungry, my mother go run up and down
She get find me something when I go chop ooh
Sweet mother, sweet mother yeah
When I get sick my mother go cry cry cry
She go say instead when I go die make she die
She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
She not get tire ahh
Sweet mother, I no go forget dey suffer wey you suffer for me, yeah yeah
Sweet mother
Sweet mother
Sweet mother
Sweet mother