Burna Boy — Rizzla lyrics
The page contains the lyrics of the song "Rizzla" by Burna Boy.
Lyrics
oya pass me ther rizzla ebena
make i roll up the ginger ebane
any style i deliver ebane
anybody wey no like make dem comot thr
cos them no get e liver
some of them na deciver
awon kan to fe jaye monaco
but them no gey e visa
omo beru lomo yen o omo omo
omoama razzy lomo yen o oshin bo bu oshin bo bu