The Kiboomers — This Is The Way We Go To School lyrics

The page contains the lyrics of the song "This Is The Way We Go To School" by The Kiboomers.

Lyrics

I am no longer a child
Bear bear don show
Junior don grow
Nah nah nah
I am so fit for my life
Eyin Oluwa l’ogo oh Pharoah we don go oh Nah nah nah
Brother eh If I don just dey go If you sabi me before
As we dey sing ka kiri eko
Dem tell me story story oh But now I thank God for saving me Thank God for loving me Me I thank God for taking me From nobody
To somebody
To somebody wey dey spray millions
To somebody wey go save billions
Somebody great
Eyan kpataki
From nobody
To somebody
Shebi na God wey dey do am for me Shebi na God wey go do am for you
Somebody great
Eyan kpataki
Oh oh oh oh…
Somebody great
Olokiki
Oh oh oh oh…
Somebody great
Eyan kpataki
From nobody
To somebody
Shebi na God wey dey do am for me Shebi na God wey go do am for you
Somebody great
Eyan kpataki
From the day wey the doctor start announcing
Say to mama baby bouncing
The blessing just dey flow like fountain
And it come spread scar in *** mountain
Angels dem join us singing
My people hear my voice
Dem join me dancing
And jumping
Spiritual something
And soon na my voice go stop the bombing yeh
eh Stop the bombing yeh eh And stop the fighting
My people hear my voice
And start uniting, uniting
Cos all we need is one love
One love…
One love…
One love…
One love will take you and me From nobody
To somebody
To somebody wey dey spray millions
To somebody wey go save billions
Somebody great
Eyan kpataki
From nobody
To somebody
Shebi na God wey dey do am for me Shebi na God wey go do am for you
Somebody great
Eyan kpataki
Early in the morning
Get up *** my sugar
All I have in the world
Is my guitar and my song
Don’t know where this road leads
Don’t know where it would take me I just had to keep on Pushing through
Mo wa de ni o Taye n pariwo
Ewo wan bo se npariwo mi Uniting they’re happy did just wanna free
Cos when the music feels alive
Everybody feels alive
No matter what colour you are
Or what God you serve yeh
From nobody
To somebody
To somebody wey dey spray millions
To somebody wey go save billions
Somebody great
Eyan kpataki
From nobody
To somebody
Shebi na God wey dey do am for me Shebi na God wey go do am for you
Somebody great
Eyan kpataki
Oh oh oh oh…
Somebody great
Olokiki
Oh oh oh oh…
Somebody great
Eyan kpataki
From Nobody
To somebody
Shebi na God wey dey do am for me Shebi na God wey go do am for you
Somebody great
Eyan kpataki